>Makeup na wan kin tin wey woman no dey use play. Dis na so because e dey beautiful dem, e dey make dia face ffine pass normal day own. Naso go arrange correct inspo for una make una choose una choice for am incase una no know wetin una wan do for una face Dis na reality TV star Nengi Pengi makeup faze. E see as e peng wey e fyn. Dis na correct oyinbo pepper so if e be oyino pesin e go Sabi say dis Kain makeup go make ya face peng. Dis one na JMK face. JMK na caramel skin babe. Una dey look how her face dey peng. E fi say d makeup artiste finish work fr dis one. E be caramel skin e dey look for wan kin simple beautiful makeup, dis one na correct inspo. Dis wan na caramel skin makeup too. Na dey look dey way makeup artiste take arrange correct makeup ontop am. E dey look peng. Dis na correct hot choko makeup inspo wey go peng inside hot choko face o. Make una com see ...