Skip to main content

Posts

Showing posts from January 22, 2022

Better fruit juice wey go make belle be like model own. E go remove yamayama comot for bod

E don Tay but e Neva see remedy wey go epp una battle yamayama fat comot for body. Remedy wey set don come o and e dey easy. Ingredients Cucumber Lemon Pinneaple .                           edentreegh.com Na wetin go make pesin belle go down be this o. E get better antioxidant wey go fight yamayama fat comot for body. E better for morning as e go quick do em work for body. Na to cut am in small quantity, blend am make e drink am for morning food. Before pesin go know laidis eh e don carry yamayama comot for body o.

Women Dem, dis na wetin una suppose dey do steady

1. Rest  E good mai woman dey res wella o. Women dey too shoulder house chores dis Kain tin no dey allow Dem too res laidat. Wen stress don plenty fo woman body e dey cause bloating. Diswan mean say woman belle go jus big anyhow no be say na food dey cause ham o bet na stress dey cause dat kaintin                             woman.ng Stress dey make woman sick anyhow too o. Woman wey no res wey jus dey work work go jus breakdown wanday o. Naso e go jus land fr hospital o. E good mai woman do anything e wan do fr moderation diswan dey epp avaoid breakdown o Woman wey no res sef fi get fatique o. Na so so pain e go jus dey tok say em joint, body dey pain ham, e no go hundastan say na so so stress dey cause ham o. E be woman, e beta mai e rest o. Lai Dem dey Tok ham na wetin bird chop e go take fly o. Pesin wey no well no fi work o. Rest e dey good foh body o. 2. Colet plenty help  E good mai wo...

coret moring drink wey go flush yamayama fat comot foh body

Mhen e nor dey easy mai pesin dey try comot  yamayama fat comot foh body shaaa na real wahala. Diswan na ogbenge natural recipe wey go remove yamayama comot foh body. Abeg o mai una noh overdo ham o. Evry evry na jeje o. Diswan laidis na fo moring nna go jus tak ham. E reach afternoon laidis na healthy food mai e folo join o. Dis na foh tiri moring o.                               lybrate.com Day 1 Cucumber - 1 Mint leaf - 2-3 Apple Cider Vinegar - 1Tsp Honey - 1-2 Tsp Na laidis e go do am Jus   wash evry every wella cum put ham inside blender, cum put water cum blend ham make e cum lok laik juice cum drink am laidat. Note Jus drink ham laidat use ham do moring food fo day 1. Dis wan laidis na day 1 so o. For afternoon, night, make e chop coret food bet make e no com plenty o bet make e chop food wey coret. Day 2 Apple - 1 Cucumber - 1 Spinach  5-8 leaves Lemon water - 2T...

Valentine gift inspo wey nna fi give nna lovie lovie wey e go laik ahm

Valentine na dat kin tym wey be say e dey dey special. E dey good mai pesin tak day taim Tak appreciate em lovie lovie o. 1. Throw Pillows.                                 deavita.net Dis na coret gift wey go dey appreciated because e dey special. Dis Kain tin laidis ehn pesin fi use ham do pillow dey Tak sleep. If e com big pesin fi use ham dey cuddle night time na. E dey mak love strong wella. Normally pishur wey dey don print fo body of throw pillow pesin go jus dey lok ahm if e wan sleep na y e dey make lovie lovie strong wella be dat. Dis na coret gift idea fo dis valatine o. No go dull yasef o. E dey affordable, accessible. Pipu don plenty on top dis business laiso e cum dey allow Mai e cheap wella. 2. PS 5                             mcsteve.com Dis na coret gift fo pipu wey laik video game wella. Pesin w...

Hairstyle inspo wey go make pikin face fine wella

Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis . ...