Skip to main content

Valentine gift inspo wey nna fi give nna lovie lovie wey e go laik ahm

Valentine na dat kin tym wey be say e dey dey special. E dey good mai pesin tak day taim Tak appreciate em lovie lovie o.

1. Throw Pillows.
                               deavita.net

Dis na coret gift wey go dey appreciated because e dey special. Dis Kain tin laidis ehn pesin fi use ham do pillow dey Tak sleep. If e com big pesin fi use ham dey cuddle night time na. E dey mak love strong wella. Normally pishur wey dey don print fo body of throw pillow pesin go jus dey lok ahm if e wan sleep na y e dey make lovie lovie strong wella be dat. Dis na coret gift idea fo dis valatine o. No go dull yasef o. E dey affordable, accessible. Pipu don plenty on top dis business laiso e cum dey allow Mai e cheap wella.

2. PS 5
                           mcsteve.com

Dis na coret gift fo pipu wey laik video game wella. Pesin wey fi buy diskain gift ehn, dat pesin go jus dey respect ham anyhow. D koma wey dey dis Kain gift be say d money hoooge. Na big money Dem dey tak buy ham. Pesin wey Neva chop belleful abeg no near dis Kain gift Biko. 

3. Perfum/Body Spray
                       harpersbazaar.com 

Normal, pipu wan smell nice so diskain gift na coret gift. E dey accessible, na different price range dey. E nor dey tia pocket. 

4. Wig

Diswan eh, na coret gift idea fo diskain season o. Dis na d Kain gift wey pesin no dey use joke o. D koma fo diswan be say confam wan dey cost well.

5. Love Letter
                     goodhousekeeping.com

Na pesin wey no geh felins go tok sai dis no be beta tin. Diswan eh e fi dey insi gift abi mai e sef con lia gift ensef. E dey good wella, e dey mai lovie lovie strong wella. E no dey cos kudi o na to jus Cary coret paipa con carry correct biro con jot dan sweet sweet tok insi paipa. Gift don bam laidat o.

6. Skincare, Haircare, Beardcare

Pipu Neva dey gif diswan o. E Neva comom laidat beht na coret gift beh diswan o. E Kno mata sai na evry evry e mosto Bui o. beht e dey swit hif diskain gift jam pesin Sha.

7. Chocolate Box

                  health.clevelandclinic.org

Na pesin wey no geh felins go tok sai dis no be beta tin. Diswan eh e fi dey insi gift abi mai e sef con lia gift ensef. E dey good wella, e dey mai lovie lovie strong wella.


Comments

Popular posts from this blog

10 Healthy Advantages of Eating Egg

Almost everyone loves eating eggs and luckily eggs could be prepared and eaten in different ways but do you also know that eggs have good body building properties. Well below are the lists of what an egg can do to the body. 1. Egg have less calories, and is filling therefore aides in weightless. Regular Intake of Eggs promotes weightless. 2. Egg may reduce the risk of stroke and Heart disease. However this does not apply to diabetics.  3. Eggs from hens raised on pasture and/or fed omega-3 enriched feeds tend to be much higher in omega 3 fatty acids. 4. One of the consequences of aging is that eyesight tends to get worse. 5. Egg yolk contains some nutrients that help eye sight. Lutein and Zeaxanthin nutrients found on eggs help reduce risk factors of developing cataracts and macular degeneration, two common eye disorders. 

9 things to not do after delivery

    image source -  healthline.com 1. Do not put anything into the vagina Depending on the birth experience, the changes in vagina after delivery includes much bleeding. On the other hand, it is easy to feel back to one's old self quickly and wonder when one can resume certain activities, including sex and using of tampons. No matter what, one should wait until the doctor clears to not put anything the  vagina. This usually occurs around 6-week postpartum checkup. Why? Well, the first reason is because of the risk of infection. The uterus is still physically recovering from birth — and if there's any vaginal repair, those areas will be healing, too. With the use of internal period products, like menstrual cups or tampons, bacteria can form and cause infection in these wounds. The bleeding after birth lasts between two and six weeks so it is safe to use pads during this time or until the doctor says it is safe to do otherwise. It is ...

Hairstyle inspo wey go make pikin face fine wella

Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis . ...