Na true say antibiotics dey good for pikin especially da kin time wey infection dey come visit Dem. Na antibiotics fi send dah kin infection go em base o. pikin wey don dey take antibiotics plenty e fi kpai beta bacteria wey dey pikin body wey fi cause diarrhea for pikin o. Later sef pikin wey sick wey com need antibiotics normal dose no fi do am na so so overdose go com dey work for pikin body dis kin tin no dey good for small pikin Dem body. E dey ma allergic reactions enta pikin body. Allergic reactions dey be lia rash,. E deg also mak pikin wan vomit, na dat one dey cal nausea. E beta sai Mai parents dey carefu wen pikin stil small lai 1-2 years old if e no be confam sickness may Dem no dey give pikin medicine anyhow o.
World News, Nigerian News, Entertainment News