Skip to main content

Food wey dey remove yamayama fat comot for pesin body

Na 2022 be this so. Na soso figure 8 people dey find upandan. Correct food combo don dey ground wey go help with Weightloss  

.                             epicurious.com

Like dis eh e no need make pesin say e no wan chop again o because e no good for body if owner of body no chop food. E just be like Moto. If pesin no buy fuel put inside Moto, Moto no fit move o naso body sef be. Na Lai dai some people dey think say Dem no chop dey go remove fat for body, dat one na big lie o pesin wey no chop we dey fast everyday sef still fi carry weight pas pesin wey dey chop steady. Naso lyf be.

Na hia be junction wey go dey tok about wetin pesin wey wan remove yamayama for body fi chop for whole day wey e no go dey feel weak Abi e go dey feel hungry.  

Morning

Fried egg + 2 Slices wheat bread + Green Tea / water

Afternoon

Vegetable sauce + wheat 

Night

Spaghetti + chicken sauce

Snacks 

Apple, pop corn

Na confam na em wey don drop laidis o. If e wan see confam result make e dey chop am small small no be big bowl o, come sidown watch as e go take balance

Comments

Popular posts from this blog

10 Healthy Advantages of Eating Egg

Almost everyone loves eating eggs and luckily eggs could be prepared and eaten in different ways but do you also know that eggs have good body building properties. Well below are the lists of what an egg can do to the body. 1. Egg have less calories, and is filling therefore aides in weightless. Regular Intake of Eggs promotes weightless. 2. Egg may reduce the risk of stroke and Heart disease. However this does not apply to diabetics.  3. Eggs from hens raised on pasture and/or fed omega-3 enriched feeds tend to be much higher in omega 3 fatty acids. 4. One of the consequences of aging is that eyesight tends to get worse. 5. Egg yolk contains some nutrients that help eye sight. Lutein and Zeaxanthin nutrients found on eggs help reduce risk factors of developing cataracts and macular degeneration, two common eye disorders. 

9 things to not do after delivery

    image source -  healthline.com 1. Do not put anything into the vagina Depending on the birth experience, the changes in vagina after delivery includes much bleeding. On the other hand, it is easy to feel back to one's old self quickly and wonder when one can resume certain activities, including sex and using of tampons. No matter what, one should wait until the doctor clears to not put anything the  vagina. This usually occurs around 6-week postpartum checkup. Why? Well, the first reason is because of the risk of infection. The uterus is still physically recovering from birth — and if there's any vaginal repair, those areas will be healing, too. With the use of internal period products, like menstrual cups or tampons, bacteria can form and cause infection in these wounds. The bleeding after birth lasts between two and six weeks so it is safe to use pads during this time or until the doctor says it is safe to do otherwise. It is ...

Hairstyle inspo wey go make pikin face fine wella

Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis . ...