Wetin be Waist Trainer Pipu wey do ham tok sai eh det gi pesin Figo 8. Dem tok sai eh dey remov yamayama fat comot foh pesin belle. Laidis na evribodi wan use ham onto sai celebrity Dem sef tok sai na wetin Dem dey use Tak geh dia coret bodi bet Dem nor dey tok abat if en geh negatif effect foh body o. wai eh good 1. Figo 8 Waist Trainer deh giv instant Figo 8 han Dem tok sai pesin wey wair ham Wella e fi geh permanent Figo 8. Naso Dem tok ham o. Bet research don fin ham sai e nor dey giv permanent Figo 8 shaaaa han pesin wey wear ham foh long taim eh feeh gi ham back pain. 2. Nna goh dey chop small small Nah true sai waist trainer e nor dey Mai peson chop Wella. Dis naso becos e dey compress pesin belle, pesin wey wan chop sef nor fit onto sai eh don compress belle wella. As eh compress belle, pesin goh deh feel sai em don belleful, evn ef eh Neva chop sef. Bet e nor good. Pesin bodi na Lai machine abi na Moto, Moto wey...
World News, Nigerian News, Entertainment News