Skip to main content

Waist Trainer, Shey Distin dey work laidis. Dis na wetin una supos nor befo una go buy ham.

Wetin be Waist Trainer

Pipu wey do ham tok sai eh det gi pesin Figo 8. Dem tok sai eh dey remov yamayama fat comot foh pesin belle. 

Laidis na evribodi wan use ham onto sai celebrity Dem sef tok sai na wetin Dem dey use Tak geh dia coret bodi bet Dem nor dey tok abat if en geh negatif effect foh body o.

wai eh good

1. Figo 8

Waist Trainer deh giv instant Figo 8 han Dem tok sai pesin wey wair ham Wella e fi geh permanent Figo 8. Naso Dem tok ham o.

Bet research don fin ham sai e nor dey giv permanent Figo 8 shaaaa han pesin wey wear ham foh long taim eh feeh gi ham back pain.

2. Nna goh dey chop small small

Nah true sai waist trainer e nor dey Mai peson chop Wella. Dis naso becos e dey compress pesin belle, pesin wey wan chop sef nor fit onto sai eh don compress belle wella.

As eh compress belle, pesin goh deh feel sai em don belleful, evn ef eh Neva chop sef. Bet e nor good. Pesin bodi na Lai machine abi na Moto, Moto wey nor geh fuel nor fi start naso bodi beh. Eh good Mai pesin chop good food mai eh nor go deh suffer em bodi.

Wai eh nor good 

1.  Eh nor dey gree pesin breath wella 

Research don fin sai Distin dey reduce lung capacity wey dey epp pesin breath. Dem tok sai sef pesin wey wair ham long taim fi faint sef.

2. Eh dey cos internal damage 

Naso weh se ham o. Deh tin dey Mai liver han kidney goh location wey nor beh dia hown foh bodi. Diswan nor deh mak Dem doh dia work wella wey fi affet blood flow. Una don seh ham shey. Eh nor deh good o. Pipu wey dey sel ham nor fi tel una diswan o na toh sel beh dia hon.

Wen nna fi wear ham

Deh coret wan wey nna fi wear nah bodi shapa. Dat wan na jus onda clot Dem dey wia ram. Eh deh Mai pesin clot fain wella con gi pesin beta shape. Dat wan eh, pesin fi wiaram. Una con wiaram na con dey fel wankain ahbeg mak nna remov ham o.



Comments

Popular posts from this blog

10 Healthy Advantages of Eating Egg

Almost everyone loves eating eggs and luckily eggs could be prepared and eaten in different ways but do you also know that eggs have good body building properties. Well below are the lists of what an egg can do to the body. 1. Egg have less calories, and is filling therefore aides in weightless. Regular Intake of Eggs promotes weightless. 2. Egg may reduce the risk of stroke and Heart disease. However this does not apply to diabetics.  3. Eggs from hens raised on pasture and/or fed omega-3 enriched feeds tend to be much higher in omega 3 fatty acids. 4. One of the consequences of aging is that eyesight tends to get worse. 5. Egg yolk contains some nutrients that help eye sight. Lutein and Zeaxanthin nutrients found on eggs help reduce risk factors of developing cataracts and macular degeneration, two common eye disorders. 

9 things to not do after delivery

    image source -  healthline.com 1. Do not put anything into the vagina Depending on the birth experience, the changes in vagina after delivery includes much bleeding. On the other hand, it is easy to feel back to one's old self quickly and wonder when one can resume certain activities, including sex and using of tampons. No matter what, one should wait until the doctor clears to not put anything the  vagina. This usually occurs around 6-week postpartum checkup. Why? Well, the first reason is because of the risk of infection. The uterus is still physically recovering from birth — and if there's any vaginal repair, those areas will be healing, too. With the use of internal period products, like menstrual cups or tampons, bacteria can form and cause infection in these wounds. The bleeding after birth lasts between two and six weeks so it is safe to use pads during this time or until the doctor says it is safe to do otherwise. It is ...

Hairstyle inspo wey go make pikin face fine wella

Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis . ...