Ewedu Ewedu nah wan Kain soup wey eh gud foh bodi Wella. Eh dey slippery wen pewin cook ham. Dem dey use ham chop swallow laik Amala wella. Pesin Fi cook ham fresh, dry ham cook ham lata ef when laik. Dis na wetin una wey wan slim Dan supos dey chop Laidis ehn, weh goh dey Tok abat wetin ewedu deh doh foh bodi foh ewedu wey Dem don cook. 1 Cup Ewedu wey Dem don cook Nutritional Breakdown. Calories 32 Protein 3 grams Fat 0.17 grams Carbs 6 grams Fiber 2 grams Calcium 14% Daily Value Iron ...
World News, Nigerian News, Entertainment News