Skip to main content

Dis nah wetin pesin wey wan slim Dan supose dey chop foh moring.

Pesin wey wan slim dan supos dey chop coret food foh moring. Ef eh choo food wey eh nor supos chop eh nor goh epp oh. Bet ef eh chop coret food eh eh nor goh dey fel laik toh chop chop anyow o. Laidis na 14 coret food wey pesin fi chop foh moring taim naim dey hia soh o.
1. Egg

Egg nah coret moring food o. Eh geh coret protein, vitamin, minerals. Becos eh geh proten eh nor goh Mai pesin chop plenti food. Pesin wey chop egg foh moring eh goh Mai ham nor hungri foh long taim. Egg eh dey hep pesin waist Mai eh smal. 

Pesin fi chop egg anyow ehm laik ham. Eh fi boil ham, fry ham, bake ham, anyow eh wan chop ham.

2. Banana

Banana eh geh plenti fibre. Eh dey gud toh chop foh moring taim foh pesin wey laik suga tin. Banana eh dey Mai pesin dey fil Lai sai eh don chop food wey plenti.

3. Youghurt

Greet youghurt eh geh coret protein, eh deh gud Wella foh moring food. Eh dey Mai pesin dey chop smal smal, eh dey Mai pesin dey comot yamayama fat comot foh bodi. Pipu wey dey chop Greek youghurt wella Dem nor fi geh obesity. Pesin fi chop ham wit fruit wey gud foh bodi Dem.

4. Smoothies

Dis na wan Kain tin wey gud mai pesin drink ef eh wan geh coret nutrient foh ehm bodi.  Eh nor dey Mai pesin hungri. Laik eh gud rech eh beta mai pesin nor overdoh ham.

5. Grapefruits

Dis wan eh dey low foh calorie eh con geh plenti wata insi ham. Pesin wey chop Distin befo eh chop food eh goh epp ham comot fat foh bodi. 

6. Coffee

Eh gud mai pesin deh drink ham foh moring taim becos eh geh caffeine, eh dey epp comot fat foh bodi. Pesin wey wan see coret work foh Distin Mai eh nor too put suga abi mik inside han Mai eh nor too dey drink ham too mosh.

7. Green Tea

Diswan nah ogbonge oo. Eh gud Wella. Dis tea eh dey increase calorie burnin han eh dey Mai fat comot foh bodi Wella. Pesin fi pu lemon han honey insi ef eh laik ham han eh fi drin ham laidat ef eh laik.

8. Chia seeds

Dis tin na smal smal seed bet eh dey gud foh bodi Wella. Eh geh plenti protein insi. Dis seed eh deh reduce blood suga han appetite. Eh deh reduc bodi weight eh con dey mai pesin waist smal Wella. Pesin fi pu han insi overnight oats ef eh laik.

9. Oatmeal

Oatmeal eh dey gud Wella. Eh dey low foh calorie, eh con geh plenti protein han fibre. Pesin Fi use ham chop fruit foh moring taim. Eh dey gud han eh dey healthy wella.

10. Nuts

Eh geh plenti fibre, proten han coret gud fat foh bodi. Eh gud mai pesin dey pu han foh diet becos eh dey epp bodi Wella.




Comments

Popular posts from this blog

10 Healthy Advantages of Eating Egg

Almost everyone loves eating eggs and luckily eggs could be prepared and eaten in different ways but do you also know that eggs have good body building properties. Well below are the lists of what an egg can do to the body. 1. Egg have less calories, and is filling therefore aides in weightless. Regular Intake of Eggs promotes weightless. 2. Egg may reduce the risk of stroke and Heart disease. However this does not apply to diabetics.  3. Eggs from hens raised on pasture and/or fed omega-3 enriched feeds tend to be much higher in omega 3 fatty acids. 4. One of the consequences of aging is that eyesight tends to get worse. 5. Egg yolk contains some nutrients that help eye sight. Lutein and Zeaxanthin nutrients found on eggs help reduce risk factors of developing cataracts and macular degeneration, two common eye disorders. 

9 things to not do after delivery

    image source -  healthline.com 1. Do not put anything into the vagina Depending on the birth experience, the changes in vagina after delivery includes much bleeding. On the other hand, it is easy to feel back to one's old self quickly and wonder when one can resume certain activities, including sex and using of tampons. No matter what, one should wait until the doctor clears to not put anything the  vagina. This usually occurs around 6-week postpartum checkup. Why? Well, the first reason is because of the risk of infection. The uterus is still physically recovering from birth — and if there's any vaginal repair, those areas will be healing, too. With the use of internal period products, like menstrual cups or tampons, bacteria can form and cause infection in these wounds. The bleeding after birth lasts between two and six weeks so it is safe to use pads during this time or until the doctor says it is safe to do otherwise. It is ...

Hairstyle inspo wey go make pikin face fine wella

Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis . ...