Skip to main content

Ewedu, dis nah wetin una suppose know about ham.

Ewedu

Ewedu nah wan Kain soup wey eh gud foh bodi Wella. Eh dey slippery wen pewin cook ham. Dem dey use ham chop swallow laik Amala wella. Pesin Fi cook ham fresh, dry ham cook ham lata ef when laik.
Laidis ehn, weh goh dey Tok abat wetin ewedu deh doh foh bodi foh ewedu wey Dem don cook.

1 Cup Ewedu wey Dem don cook Nutritional Breakdown.

Calories                  32 
Protein                   3 grams
Fat                          0.17 grams
Carbs                     6 grams
Fiber                      2 grams
Calcium                14% Daily Value
Iron                       15% Daily Value
Magnesium         13% Daily Value
Potassium           10% Daily Value
Vitamin C             32% Daily Value
Riboflavin            13% Daily Value 
Folate                   23% Daily Value
Vitamin A            25% Daily Value.

Ewedu eh gud Wella, eh geh coret vitamin A, C, riboflavin, folate, iron.

Beta Health Benefit wey Ewedu geh

1. Eh dey Mai bone strong wella
2. Eh dey supot immune system

Comments

Popular posts from this blog

My tummy is getting bigger, I want ogbono soup. Yemi Alade cracks fans up in new AI video

Yemi Alade cracks fans up with her latest imitation of AI robot. This imitation cracks people up more because of the things she mentioned so interestingly. Video is attached below.

9 things to not do after delivery

    image source -  healthline.com 1. Do not put anything into the vagina Depending on the birth experience, the changes in vagina after delivery includes much bleeding. On the other hand, it is easy to feel back to one's old self quickly and wonder when one can resume certain activities, including sex and using of tampons. No matter what, one should wait until the doctor clears to not put anything the  vagina. This usually occurs around 6-week postpartum checkup. Why? Well, the first reason is because of the risk of infection. The uterus is still physically recovering from birth — and if there's any vaginal repair, those areas will be healing, too. With the use of internal period products, like menstrual cups or tampons, bacteria can form and cause infection in these wounds. The bleeding after birth lasts between two and six weeks so it is safe to use pads during this time or until the doctor says it is safe to do otherwise. It is ...

Better fruit juice wey go make belle be like model own. E go remove yamayama comot for body

E don Tay but e Neva see remedy wey go epp una battle yamayama fat comot for body. Remedy wey set don come o and e dey easy. Ingredients Cucumber Lemon Pinneaple .                           edentreegh.com Na wetin go make pesin belle go down be this o. E get better antioxidant wey go fight yamayama fat comot for body. E better for morning as e go quick do em work for body. Na to cut am in small quantity, blend am make e drink am for morning food. Before pesin go know laidis eh e don carry yamayama comot for body o.