Skip to main content

Tins wey una nor suppose dey chop fo morning foh una wey wan remove fat comot fo una body

E get som Kain tins wey nor gud mai pesin wey wan comot fat foh bodi dey chop foh moring. Dis na so becos sumkain fud dey geh plenti calorie, calorie wey don too plenti fo bodi naim dey brin yeye fat com bodi.

Laidis ah goh dey Tok abat dat Kain food Dem wey una supos nor dey chop foh moring taim. Mai una jus shill dey run ahn dey goh laidis.

                         

Befo I goh tok foh mata wey dey grand laiso, e gud mai una nor sai eh gud mai pesin dey nor Calorie foh food wey eh dey chop. E dey hep Wella becos pesin goh knor amant foh food wey eh supose chop normal.

1. Fry Fry

Fry Fry nor gud foh pesin wey wan comot fat foh bodi o. Onto say una com chop ham foh moring. E nor beh beta tin atal. Fry Fry fi beh tins laik;

Smallchops
Chichen chips
Fried snacks

Eh nor gud Lai Lai Mai pesin dey chop diskain tin foh moring taim o. Pesin wey dey chop diskain tin foh moring goh jus ful grand.

Nor beh sai nah deh oi wey Dem dey Tak fry ham naim nor gud o. Deh oi eh dey gud bet una see deh flour naim nor gud. Deh flour eh dey mak fat jus plenty foh pesin waist sotay pesin goh jus fat ful grand o. Laik nna don see ham laidis eh nor beh gud tin o.

2. Sweet Sweet Tin

Una see dis sweet tin ehm naim beh odogwu wey dey mai pesin jus fat ful grand o. Na tins laik soft drink naim Dem dey cal sweet sweet tin Dem. Eh nor gud o. Hif nna nor deh Kain sugar Dem put insie ham eh, nna nor goh Tak ham o. 

Diswan eh, fo moring o, aftonon o, nit o, e nor gud foh pesin bodi Sam Sam. Nor beh sai nah onli fat eh dey cos foh bodi o, eh nor gud foh pesin heath sef na deh reason whey som Kain pipu goh jus fat ful grand anyow.

3. Agege Bread

Eh nor min sai nah onli agege bread o. Bread wey nor beh wheat eh nor tuu dey gud foh moring food. Dis na soh becos ah don tok ham sai flour eh nor tuu gud foh bodi. Eh dey mai waist jus bi anyow. Agege bread eh pesin wey jus chop ham laidis eh nor goh fi contro ehm mouth, eh goh jus dey chop anytin wey eh see.

4. Fruit Juice

Eh shock una. Naso o diswan nah deh Kain wan wey Dem dey sel Dem. Eh nor too deh gud. Dis naso becos Dem dey put suga insi. Na so so Lai Lai Dem dey Lai sai Dem nor put bet Dem put. Dis na wai eh nor gud mai pesin dey drink ham foh moring taim. Eh goh jus dey mai pesin dey hunga anyow.

5. Cake, Biscuit

Diswan nor gud foh moring taim. Laik ah don tok ahm, flour eh nor too good foh bodi eh dey mak pesin fat anyow. Dis naso becos calorie foh dis Kain tin eh dey plenty wella han eh nor dey gud foh una bodi. Hif nna wan chop sumtin wey sweet laidat eh dey good mai una chop dark chocolate.

6. Alcohol

Nah beer diswan dey Tok abat. Beer eh dey mak pesin dey Cari big belle. Bet wine eh dey gud wen nna Tak ham smal smal. 

7. Ice Cream, Cold Stone

Laik eh Tak sweet naso eh nor Tak dey healthy. Hif nna wan Tak ice cream mak nna doh ham nna sef wit coret fruit han youghurt.

8. Pizza

Diswan na fas fud wey una don nor befo befo. Bet eh nor gud foh bodi atal. Eh geh calorie wey plenty han nah flour dey con use doh ham. Eh nor beh gud tin Mai pesin dey chop foh moring taim.

Comments

Popular posts from this blog

Do you have a phone? Here is how to Start making Millions on Fiverr and other platforms.

This is going to be a long and fruitful ride. Learn how to make money today, get your paper and pen and read all through to the end. Last Updated on September 3, 2021 by Adam Enfroy If you’re like me, when you join  affiliate program  your primary goal is to make commissions by recommending products so that you wake up in the morning to something like this: Get out of bed and see that you have $957.60 in your bank account from a single affiliate sale. If you want to learn  how to start a blog  and take part in this market projected to hit  $6.8 billion  in 2020, keep reading. This list includes affiliate programs to join in standard categories like   web hosting, website builders, VPNs, travel, finance, fashion, beauty, and fitness. Additionally, it includes emerging verticals like  sports, music, video games, cryptocurrency, and marijuana/CBD oil. If you don’t have a website yet to make money with  affiliate marketing , I recomme...

Hairstyle inspo wey go make pikin face fine wella

Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis . ...

Waist Trainer, Shey Distin dey work laidis. Dis na wetin una supos nor befo una go buy ham.

Wetin be Waist Trainer Pipu wey do ham tok sai eh det gi pesin Figo 8. Dem tok sai eh dey remov yamayama fat comot foh pesin belle.  Laidis na evribodi wan use ham onto sai celebrity Dem sef tok sai na wetin Dem dey use Tak geh dia coret bodi bet Dem nor dey tok abat if en geh negatif effect foh body o. wai eh good 1. Figo 8 Waist Trainer deh giv instant Figo 8 han Dem tok sai pesin wey wair ham Wella e fi geh permanent Figo 8. Naso Dem tok ham o. Bet research don fin ham sai e nor dey giv permanent Figo 8 shaaaa han pesin wey wear ham foh long taim eh feeh gi ham back pain. 2. Nna goh dey chop small small Nah true sai waist trainer e nor dey Mai peson chop Wella. Dis naso becos e dey compress pesin belle, pesin wey wan chop sef nor fit onto sai eh don compress belle wella. As eh compress belle, pesin goh deh feel sai em don belleful, evn ef eh Neva chop sef. Bet e nor good. Pesin bodi na Lai machine abi na Moto, Moto wey...