Skip to main content

Women Dem, dis na wetin una suppose dey do steady

1. Rest 

E good mai woman dey res wella o. Women dey too shoulder house chores dis Kain tin no dey allow Dem too res laidat.

Wen stress don plenty fo woman body e dey cause bloating. Diswan mean say woman belle go jus big anyhow no be say na food dey cause ham o bet na stress dey cause dat kaintin
                            woman.ng

Stress dey make woman sick anyhow too o. Woman wey no res wey jus dey work work go jus breakdown wanday o. Naso e go jus land fr hospital o. E good mai woman do anything e wan do fr moderation diswan dey epp avaoid breakdown o

Woman wey no res sef fi get fatique o. Na so so pain e go jus dey tok say em joint, body dey pain ham, e no go hundastan say na so so stress dey cause ham o.

E be woman, e beta mai e rest o. Lai Dem dey Tok ham na wetin bird chop e go take fly o. Pesin wey no well no fi work o. Rest e dey good foh body o.

2. Colet plenty help 

E good mai woman get ep o. E nor good mai pesin jus dey do plenty work o. Na y dey too say two head e beta pas one o. Wen e don dey Taya mai e ask mai pesin com epp o. Epp e dey good wel well.

3. Make nna remember say nna sef exist

Woman wey don marry, geh pikin laidis, e nor dey remember emsef again. E nor suppose beh so nah. Normal, responsibility plenty bet e dey good mai pesin dey fin way balance ham befo pesin no fi do anytin again.

E also dey Tok sai Mai woman dey remember exercise, go visit friend Dem, carry emsef comot, mai woman love emsef, make em mental health dey coret. Diswan go epp woman tink con make decision wey make coret sense.

4. Try dey look good

Sai pesin don marry abi pesin don beh mama no mean sai Mai pesin con foget en sef o. E good mai woman dey look good evri taim o. Dis wan sef dey increase love foh relationship sef e nor go Mai pesin hosban goh dey Lok anoda woman ousi o. 

Woman wey wan look good gats give ensef rest o. Woman wey dey too work nor dey geh time takia emsef o

Comments

Popular posts from this blog

10 Healthy Advantages of Eating Egg

Almost everyone loves eating eggs and luckily eggs could be prepared and eaten in different ways but do you also know that eggs have good body building properties. Well below are the lists of what an egg can do to the body. 1. Egg have less calories, and is filling therefore aides in weightless. Regular Intake of Eggs promotes weightless. 2. Egg may reduce the risk of stroke and Heart disease. However this does not apply to diabetics.  3. Eggs from hens raised on pasture and/or fed omega-3 enriched feeds tend to be much higher in omega 3 fatty acids. 4. One of the consequences of aging is that eyesight tends to get worse. 5. Egg yolk contains some nutrients that help eye sight. Lutein and Zeaxanthin nutrients found on eggs help reduce risk factors of developing cataracts and macular degeneration, two common eye disorders. 

9 things to not do after delivery

    image source -  healthline.com 1. Do not put anything into the vagina Depending on the birth experience, the changes in vagina after delivery includes much bleeding. On the other hand, it is easy to feel back to one's old self quickly and wonder when one can resume certain activities, including sex and using of tampons. No matter what, one should wait until the doctor clears to not put anything the  vagina. This usually occurs around 6-week postpartum checkup. Why? Well, the first reason is because of the risk of infection. The uterus is still physically recovering from birth — and if there's any vaginal repair, those areas will be healing, too. With the use of internal period products, like menstrual cups or tampons, bacteria can form and cause infection in these wounds. The bleeding after birth lasts between two and six weeks so it is safe to use pads during this time or until the doctor says it is safe to do otherwise. It is ...

Hairstyle inspo wey go make pikin face fine wella

Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis. Hairstyle na wan kin tin wey dey mai pikin face fine wella onto say pikin sef na natural beauty Dem be bet dey com dey fyn wella wen Dem do correct hairstyle. Laidis correct hairstyle wey go make pikin fyn wella naim dey hia laidis . ...