Skip to main content

coret moring drink wey go flush yamayama fat comot foh body

Mhen e nor dey easy mai pesin dey try comot  yamayama fat comot foh body shaaa na real wahala. Diswan na ogbenge natural recipe wey go remove yamayama comot foh body. Abeg o mai una noh overdo ham o. Evry evry na jeje o. Diswan laidis na fo moring nna go jus tak ham. E reach afternoon laidis na healthy food mai e folo join o. Dis na foh tiri moring o.
                              lybrate.com

Day 1

Cucumber - 1
Mint leaf - 2-3
Apple Cider Vinegar - 1Tsp
Honey - 1-2 Tsp

Na laidis e go do am

Jus wash evry every wella cum put ham inside blender, cum put water cum blend ham make e cum lok laik juice cum drink am laidat.

Note

Jus drink ham laidat use ham do moring food fo day 1. Dis wan laidis na day 1 so o. For afternoon, night, make e chop coret food bet make e no com plenty o bet make e chop food wey coret.

Day 2

Apple - 1
Cucumber - 1
Spinach  5-8 leaves
Lemon water - 2Tsp
Honey - 1-2 Tap


Na laidis e go do am

Jus wash evry every wella cum put ham inside blender, cum put water cum blend ham make e cum lok laik juice cum drink am laidat.

Note

Jus drink ham laidat use ham do moring food fo day 2. Dis wan laidis na day 1 so o. For afternoon, night, make e chop coret food bet make e no com plenty o bet make e chop food wey coret.

Day 3

Green Tea Water
Cucumber
Ginger

Na laidis e go do am

Jus wash evry every wella cum put ham inside blender, cum put water cum blend ham make e cum lok laik juice cum drink am laidat.

Note

Jus drink ham laidat use ham do moring food fo day 3. Dis wan laidis na day 1 so o. For afternoon, night, make e chop coret food bet make e no com plenty o bet make e chop food wey coret.

Comments

Popular posts from this blog

My tummy is getting bigger, I want ogbono soup. Yemi Alade cracks fans up in new AI video

Yemi Alade cracks fans up with her latest imitation of AI robot. This imitation cracks people up more because of the things she mentioned so interestingly. Video is attached below.

9 things to not do after delivery

    image source -  healthline.com 1. Do not put anything into the vagina Depending on the birth experience, the changes in vagina after delivery includes much bleeding. On the other hand, it is easy to feel back to one's old self quickly and wonder when one can resume certain activities, including sex and using of tampons. No matter what, one should wait until the doctor clears to not put anything the  vagina. This usually occurs around 6-week postpartum checkup. Why? Well, the first reason is because of the risk of infection. The uterus is still physically recovering from birth — and if there's any vaginal repair, those areas will be healing, too. With the use of internal period products, like menstrual cups or tampons, bacteria can form and cause infection in these wounds. The bleeding after birth lasts between two and six weeks so it is safe to use pads during this time or until the doctor says it is safe to do otherwise. It is ...

Better fruit juice wey go make belle be like model own. E go remove yamayama comot for body

E don Tay but e Neva see remedy wey go epp una battle yamayama fat comot for body. Remedy wey set don come o and e dey easy. Ingredients Cucumber Lemon Pinneaple .                           edentreegh.com Na wetin go make pesin belle go down be this o. E get better antioxidant wey go fight yamayama fat comot for body. E better for morning as e go quick do em work for body. Na to cut am in small quantity, blend am make e drink am for morning food. Before pesin go know laidis eh e don carry yamayama comot for body o.